fbpx
April 19, 2024

Davido pikin Ifeanyi don kpai seh na true or na lie

0

Ifeanyi Adeleke, son of popular music artiste, Davido,we hear say him don die

According to rumour Davido pikin die inside swimming pool for hin house for Banana Island area of Lagos State.

U FIT ALSO READ Accident happun,13 Pipol Kpai,1 survive for Enugu

Adeleke family never tok anything about di matter maybe na true or na lie.

Many of nigerian celebrities don post messages wen appear to show say Ifeanyi don kpai true true.

As of 1.28am, news of Ifeanyi say he don kpai na hin dey trend ontop Twitter.

Di rumor,of Ifeanyi dealth was confirmed from actress, Eniola Badmus, late Monday .

Nigerians,con dey ask Eniola Badmus why she go post dat kind thing for her social media

To read di full tori CLICKHERE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *