fbpx
April 29, 2024

“Korra go defeat her Id!otic husband, She go find love again”- Korra Obidi papa dey brag

0
korra-justin-dad-sister.

Some bad mouth people don dey talk say e go dey hard for Korra to find love again.

As she dey laugh di comments off, she call their papa make hin respond to di trolls.

Korraa papa use himself as an example, hin yarn say she go find true love.

YOU GO LIKE READ: 11 Home Safety Tips to Keep Your Family Safe

Hin yarn say as divorcee and widower wey hin be, hin find true love, so hin believe say hin daughter sef go find true love.

From di update wey show before,  Korra enter social media reveal say Justin bin yarn say hin want full custody of their two children, June and Athena.

Di papa don talk say hin daughter go defeat her ex.

This tori full ground, you fit go see di full tori…READ MORE

For more news: Man wey I neva born for dey give me $7k monthly” Bobrisky dey brag as hin show off cash

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *