fbpx
April 20, 2024

Nollywood Actor, Osinachi Dike, AKA Apama, don lose hin 2-Year-Old Son, Jidenna

0
Apama-pikin-Jidenna-don-kpai-

Popular Nigerian actor, Dike Osinachi’s son, Jidenna Dike don kpai. Na two years old be di age of di Nollywood star son.

Na one family source na hin break di sad news to Qed on Tuesday, November 15, 2022.

According to di source, Jidenna don dey battle with some kain illness wey dem no disclose but he, unfortunately, di boy kpai on Tuesday evening.

“He died on Tuesday, he has been sick,” di source na hin reveal am.

YOU GO LIKE READ: Online Marketing Guides for Pharmacists

Di report follow talk say Dike confirm di death of hin son for phone call on Tuesday.

Di comic actor get two pikin with hin wife, Prisca Dike.

Apama enter hin Instagram page mourn hin pikin with praise and worship video dey ask God make hin give am strength.

Hin caption di clip; ”Is well”

Di tori full ground, you fit go read di remaining…READ MORE

For more news: “My husband no dey make any decision make hin no ask me first” – Actress, Anita Joseph

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *