fbpx
September 29, 2024

JJC Skillz share strange post about forgiveness- “I had to forgive someone who wasn’t sorry”

jjc-skillz-share-strange-post-about-forgiveness-for-insta-story

JJC SKillz share strange post for hin instatory. This man na di ex husband of popular actress and politician, Funke Akindele.

Hin post for instastory make pipo dey wonder wetin e mean because dem no understand am.

Di rapper enter hin Instastories  post one quote wey highlight di true test of person strength as forgiveness.

FOR MORE NEWS: Actress Ebele Okaro dey celebrate her 59th birthday today.

“I never knew how strong I was until I had to forgive someone who wasn’t sorry, and accept an apology I never received,”

As JJC SKillz share strange post, e be like say hin fit relate to di message of the quote. For di caption of di quote, hin dey appreciate God for di strength to forgive somebody. But hin no mention di person name.

You fit go see di tori…READ MORE