fbpx
May 19, 2024

Actress Ebele Okaro dey celebrate her 59th birthday today.

actress-ebele-okaro-dey-celebrate-her-59th-birthday-today

Nollywood actress, Ebele Okaro dey thank her creator as she clock 59 today, January 19th. As Actress Ebele Okaro dey celebrate her 59th birthday today, she write post for Instagram use am celebrate herself on her birthday.

Na every day di veteran dey fine dey go. As people dey look old when dem age,  this actress no look like woman wey dey grow old. She enter her Instagram page share beautiful photos of herself. Di caption of di post dey about her God.

FOR MORE NEWS: Dunsin Oyekan challenge Christians – “You wan hear God and you dey listen to Asake abi?”

For di caption of di post, she write;

“Thank you Lord for another opportunity to make it right with you. Happy birthday to Meeee”

“Thank You God for the World so sweet. Thank you God for the food we eat. Thank You God for the Birds that Sing, thank God for everything. I am eternally grateful Lord”.

Actress Ebele Okaro dey celebrate her 59th birthday today, go see di full tori…READ MORE