fbpx
April 23, 2024

Abiodun to Nigerians: Make we confront Nigeria challenge together

0
Dapo-Abiodun

Di Ogun State governor, Dapo Abiodun don call on Nigerians make dem rise up so that dem go confront di numerous challenge wey di country dey face, hin talk say e no get problem wey dey impossible to solve.

Abiodun make di call for di  67th Annual Convention of di Foursquare Church wey dem hold for di Church Camp, Ajebo, Obafemi Owode Local Government Area of di state.

YOU GO LIKE READ: 9 Tips to Stay Productive at All Times

He mention say di society dey go through security challenges wey range from terrorism, banditry, kidnapping, cultism among others, hin yarn say di country fit overcome these problems if di citizens work together as one.

This tori dey inside DailyPost, go READ MORE

For more news: No-work-no-pay policy if e easy you self run am – Sowore clear Buhari

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *