fbpx
April 25, 2024

Actor Adeniyi Johnson don beg hin wife on top video wey dey trend for social media

0

Dem talk say wahala no dey finish!! Nah hin be gbege wey Actor Adeniyi Johnson enter so! Wetin happen! Oya sitdown make I gist you small.

Popular Nollywood Actor wey him name be Adeniyi Johnson nah hin don come out for public beg his wife Seyi Edun say, beeko my dear, no vex for me, no follow wetin bad belle people dey talk… the lady wey you see for the video no be side chick, na just one overzealous fans wey just dey happy say I gree make the video with her.

In fact he don call the lady out say make she reveal if they know each other beyond the video they made.

Strange but true: Man jump inside well as children no gree him slaughter their mama

Adeniyi talk say:

I no go just pretend as if nothing happened today and this one no mean say i be wan try claim say I dey innocent because but nothing happen really.

Nah one location I dey wey one lady come ask me politely inside my car say, she go like make short video with me. I no wan dey rude so I gree may she make the video inside my car because I dey in a hurry to another location.

Out of excitement, e bike say she posted the video on her status with some kind yeye comment nah or may another person carry the video kon do write up on top the video, nah so the whole wahala start.

If you go like enjoy the whole story…abeg click hereI dey here

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *