fbpx
May 2, 2024

Actress, Nkiru Sylvanus, Don Announce Her Engagement

Nkiru-Sylvanus-

Wedding bells don start to ring for veteran Nollywood actress, Nkiru Sylvanus wey don love again.

Di actressdey enter di new year on a high note as she say yes to di love of her life.

Di excited bride-to-be take to her Instagram page to show off her engagement ring and she caption di photo: “It is what it is”.

Congratulatory messages don’t plenty wey pipo send for her.

FOR MORE NEWS: Alexx Ekubo Don Finally Reply Hin Ex-fiance Fancy Acholonu Apology, Netizens dey Hail am.

Remember say two years ago, Nkiru Sylvanus marriage to her husband, Stanley Duru crash.

E dey reported say Nkiru marry Stanley in 2014. Meanwhile, Stanley na her colleague, Oge Okoye, ex-husband and di marriage crash since late 2019.

According to reports, Stanley first be Nkiru boyfriend before he dump her for Oge Okoye, wey hin later marry.

Oge Okoye and Stanley marriage crash, he later go back go meet Nkiru wey hin first dump for Oge.

You go like go read di full gist…READ MORE