fbpx
May 1, 2024

Ladies dey tolerate men wey dey cheat more for marriages – Actress, Yvonne Jegede

Actress-Yvonne-Jegede

Actress, Yvonne Jegede yarn say ladies dey tolerate men wey dey cheat more than men for marriages.

Jegede yarn this one as she dey comment on extra-marital affairs for one TVC show.

She say women dey tolerate men wey dey cheat more because dem get “big hearts” and “motherly instincts”.

She say her own take on di issue of cheating na say men no dey fit tolerate women wey dey cheat because dem no get big heart.

FOR MOR NEWS: Actress, Nkiru Sylvanus, Don Announce Her Engagement

“Women get bigger hearts, we fit tolerate, we fit forgive even with our day-to-day people wey we come across and stuff like that.

“Women be nurturers, so motherly instincts follow help us contain some certain situations wey we find ourselves in.” Na more of wetin di actress yarn be that.

Jegede describe men as children, she say she no dey believe an before until her encounters with them wey reveal am.

You go like go read di full tori…READ MORE