fbpx
April 19, 2024

Akeredolu don yarn say e better make Christians look outside religion

0
Akeredolu-

Governor Rotimi Akeredolu of Ondo State and well-known Islamic cleric, Sheikh Ahmad Gumi, dey on warpath, yesterday, because of di Muslim-Muslim ticket of di ruling All Progressives Congress, APC.

Governor Akeredolu advise Christians make dem look outside religion, focus on di better presidential candidate, Sheikh Gumi describe di same-faith ticket as misleading, he yarn say wetin Nigeria need for 2023 na experienced leader wey go fit unite di people.

YOU FIT LIKE TO READ: 9 Soft Skills Every Employee Needs in 2022

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *