fbpx
April 24, 2024

Ayu don travel go Europe for medical treatment.

0
Iyorchia-Ayu.

Di National Chairman of di Peoples Democratic Party (PDP), Senator Iyorchia Ayu dey go on medical trip to Europe on Wednesday.

Ayu for di by hin Special Adviser Media and Communications, Simon Imobo-Tswam, on Tuesday don hands over to Deputy Chairman (North), Amb. Iliya Damagun in accordance with di PDP constitution.

Di thing wey dem write for di statement na, “the PDP National Chairman, Dr. Iyorchia Ayu, go comot Nigeria go Europe on Wednesday.

YOU FIT LIKE READ: Tips to Maintain a Good Relationship with Your Customers

Ayu go dey out of di country for about two weeks.

For di time wey hin no go dey, the Deputy Chairman (North), Amb. Iliya Damagun, go dey handle hin position.

“Already, di National chairman bin don communicate di handover to di Independent National Electoral Commission (INEC). Dem tok say hin go come back by month end.

One original source wey dey close to di PDP National Chairman exclusively announce say di trip to Europe na for medical treatment.

Di source yarn say, no be vacation and e no dey official. But, na medical trip.

You fit CLICK HERE go read di tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *