fbpx
May 18, 2024

EPL: Alan Shearer predict club wey go win title after Saturday matches

alan-shearer-predict-club

Former Newcastle goal machine, Alan Shearer don support and predict say Arsenal club go win di Premier League title this season.

He believe ay di Gunners go win di title race over rivals Manchester City and na dem go be champions again for di first time in almost 20 years.

Arsenal beat Aston Villa 4-2 on Saturday to climb back to di top of di Premier League table, while Manchester City fail to defeat Nottingham Forest.

As discussion dey go on during weekend about matches on Match of di Day, dem ask Alan Shearer make hin predict di club wey go win di title for di Premier League title race.

“I think they [Arsenal] will do it, I really do,” Na wetin hin tok be that.

Also, di as di Premier League legend dey tok about Arsenal game yesterday, dem yarn say Based on di second-half, Arsenal deserve div three points today.

You fit go fit di full tori…READ MORE