fbpx
May 5, 2024

Alonzo don share hin opinion on Lionel Messi situation

alonzo-opinion-on-messi-situation

Former Paris Saint-Germain goalkeeper, Jerome Alonzo, don share hin opinion on Lionel Messi situation.

Messi bin collect two-week suspension by PSG for hin ‘unauthorised’ trip to Saudi Arabia.

Also, Alonzo tell Le Parisien say hin neva see dat kain harshness for PSG, and hin insist say Messi deserve slap on top hin knuckles.

According to Alonzo, [Lionel] Messi dey sanctioned, and e dey normal. But a fortnight ban because hin go Camp des Loges no make sense.

In addition, hin yarn say di leaders no know how to tell Messi say dem no want am again.

 

FOR MORE NEWS: EPL: Lampard don tok on new Kante role after 3-1 win for Bournemouth

 

Messi join PSG from Barcelona for di summer of 2021 after di Catalan club fail to renew hin contract.

Also, hin neva signcnew contract with di French Ligue 1 champions and hin current deal go expire this summer.

You fit go read di tori see Alonzo opinion on Messi situation…READ MORE