fbpx
May 5, 2024

Federation Cup: Ikorodu City boss target victory against Kwara United

ikorodu-city-wan-go-against-kwara-united

Ikorodu City coach, Sodiq Dabiri, dey optimistic about hin side ability to come out victorious for dia Federation Cup clash against Kwara United.

 

Di Oga Boys go play Nigeria Premier League side Kwara United for di round 32 tie of di Federation Cup for  Osogbo Township Stadium on Wednesday.

Dabiri yarn say hin players dey ready and motivated for di battle ahead.

 

FOR MORE NEWS: No Set Nigeria on fire, deliver good judgment – COSEYL call on Presidential Elections Tribunal

 

He stress say hin team dey ready to pull one of di surprise results of di Round of 32.

“My players have the ability to come out victorious against Kwara United,” Na wetin hin tok be dat.

Ikorodu City defeat Crusaders FC 3-0 for di previous round.

You fit go read di tori as Ikorodu City wan go against Kwara United…READ MORE