fbpx
May 5, 2024

JUST-IN: Tobi Amusan Dey Face Doping Violation Allegation

amusan-dey-charged-with-doping-violation

World record holder Tobi Amusan dey charged with doping violation by di Athletics Integrity Unit (AIU), as dem cast doubt on her participation for next month world championships for Budapest, Hungary.

Also, di Nigerian super star athlete set di current world record. Dis na for di women’s 100m hurdles of 12.12 seconds for last year World Athletics Championships.

According to wetin she tok inside her post for Instagram, di Athletics Integrity Unit (AIU) don charge her with an alleged rule violation. Dem yarn say she miss 3 tests in 12 months.

 

FOR MORE NEWS: Kogi PDP youth leader don resign

 

However, Amusan, inside di post on top her Instagram page on Wednesday morning, vow to resolve di charges against her before dis year competition, wey dey set to hold next month for Budapest.

Also, as Amusan dey prepare for di battle to clear her name of any non-doping violation, she don make request for her privacy to be respected by di media.

You fit go read di tori see why Amusan dey charged with doping violation…READ MORE