fbpx
May 5, 2024

Sexual life: Mixed reactions for Fancy claim on Alexx Ekubo

Fancy-claim-on-Alexx-Ekubo

Mixed reactions don continued to follow di scandal between di popular Nollywood actor, Alexx Ekubo and his ex-fiance, Fancy Acholonu. Na Fancy claim on Alexx Ekubo dey stir reactions for internet.

No be news again say last year, di US-based model call off her wedding with di actor a few months after dia engagement.

But di thing wey make pipo dey wonder be say she no mention di reason for her write-up. Plenty netizens conclude say Fancy discovered say Alexx na gay. That one na another rumour wey don full everywhere.

But, Fancy don tender apology to di Actor for her instagram page a few days ago for calling off dia wedding.

Na this apology make pipo dey tok. Some pipo sef dey try analyse di situation.

FOR MORE NEWS: Alexx Ekubo and Fancy Acholonu audio conversation

Different tori na hin full internet, some pipo tok say he write di letter so that she and Alexx go continue dia relationship, other sayb dem dey together already.

After hin response, Fancy explain say di actor threats and manipulation na hin make her write di public apology.

Meanwhile, social media users, including celebrities like as Daddy Freeze, Uche Maduagwu, Nkechi Blessing and Mr Jollof follow react to di matter after she claim say dem bin no dey sexually intimate for di five years wey dem spend together.

Plenty user get something to tok about Fancy claim on Alexx Ekubo.

Mr Jollof write, “Fear Lagos.”

You fit go read di full tori about Fancy claim on Alexx Ekubo…READ MORE