fbpx
April 25, 2024

Antisemitic: Elon Musk don unblock Kanye West Twitter account

0
Kanye-

Di Twitter account of famous American singer and fashion designer Kanye Omari West, wey dey known as Kanye West or Ye don dey restored.  E don nearly reach three weeks when dem block am because of antisemitic posts and comments.

To confirm, on Sunday night, di singer share post with hin Twitter handle. Hin write: ”Testing Testing, Seeing if my Twitter is unblocked.”

YOU GO LIKE READ: 9 Tips to Stay Productive at All Times

Musk enter Ye comment section and hin positively write, “Don’t kill what ye hate, Save what ye love.”

Dem unblock di account before 24 hours after di new Twitter owner and Chief Executive Officer (CEO), Elon Musk, reinstate di former United State president, Donald Trump.

This tori dey inside DailyPost…READ MORE

For more news: Nigeria no go know peace until FG release Nnamdi Kanu – Actress Rita Edochie

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *