fbpx
April 19, 2024

Nigeria no go know peace until FG release Nnamdi Kanu – Actress Rita Edochie

0
rita-edochie-

Famous Nollywood actress and television personality Rita Edochie don yarn say Nigeria no go ever know peace until di federal government release di leader of di Indigenous People of Biafra (IPOB), Nnamdi Kanu.

As she dey condemn di continuation of di detention of Nnamdi Kanu after di Appeal Court ruling, she warn say e go be di worst experience if anything happen to am am for detention.

YOU GO LIKE READ: 5 Effective Travel Agency Online Marketing Tips

Actress Rita Edochie wey share for one post for her Instagram page on Monday, call on di people of di south-east make dem unite and make dem demand Kanu release, but say di south-east no go fit achieve dia push for di presidency without Kanu support.

This tori dey inside Dailypost…READ MORE

For more news: Ruling dis countri seh na your birthright — Tony Umez blast old politicians

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *