fbpx
April 25, 2024

APC knack Ayu sticks for head on top Wike matter

0

The All-Progressives Congress don knack the National Chairman of the People’s Democratic Party, Iyorchia Ayu, stick for head on top wetin him talk about Governor Wike and how e take carry the whole matter put for APC head.

In a statement wey the National Publicity Secretary, Felix Morka carry comot on Tuesday, instead of may Ayu find how him go take settle the wahala wey dey the party, na so so yeye talk him dey talk for mouth, may him no use APC name settle matter, be man enough, agree say wetin you talk about Governor Wike no make any sense at all, take responsibility, no carry any blame put for APC head.

9 Soft Skills Every Employee Needs in 2022

The statement partly read, “As he struggled to deny a statement credited to him that Governor Wike could not father a child, Ayu alleged, ridiculously, that the APC and “other mischievous people” were planting such stories in the media and stoking the feud between him and the Rivers State Governor.

Click to enjoy the full tori ”READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *