fbpx
April 16, 2024

Rivers no go give PDP free votes, Wike don tok.

0
Wike\and\Atiku

Rivers State Governor, Nyesom Wike, don tok say for this 2023 election, di state go dey where better reward go dey for dem if dem vote.

The governor follow tok say hin life dey God hand and anybody wey dey plan to kill am go die first.

Wike open up say some of hin close padi don don dey worry about hin safety, but he don tell make dem dem worry but make dem relax because God dey hin side.

YOU FIT LIKE READ: 2023 Nobody fit Buy Me, I no want Any Federal level– Wike

Hin  tok for di inauguration of di Etche Campus of the Rivers State University for Abara community of Etche Local Government Area on Tuesday.

The governor say, “when  di time don reach, dem go decide on wetin to do.he want make Rivers people dey  think about am because, since 1999, dem don carry plenty votes give di Peoples Democratic Party.

“he challenge any state make dem tok say dem don  carry plenty vote give  PDP. Which state don give plenty support than Rivers State? Since 1999e say make dem show am one federal project for Rivers State. any one dey?

You fit CLICK HERE  go read more di tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *