fbpx
April 26, 2024

Army dey Train 40 Guards To Secure Borno IDP Camps

0
trained-for-security-

Nigerian Army don train 40 security guards to improve security for di camps of internally displaced persons within Maiduguri, di Borno State capital.

Lt.-Col. Agbo Solomon, Commander, 195 Battalion wey represent di general officer commanding (GOC), maj.-gen. Shauib Waidi, yarn say di measure go help close some observed security gaps wey some criminals dey take operate.

YOU GO LIKE READ: 6 Business Ideas in Nigeria to Start with Little Capital

Hin yarn say di security guards don undergo serious training on small arms handling with emphasis on safety and protection, unarmed combat, how to disarm adversaries during attacks and how to defend themselves with combinations of physical combat techniques.

Dem dey trained on intelligence gathering; how to process and relay information with their own inputs with di appropriate channels. Dem dey trained on how to respond to fire incidents wey dey always happen every year for di camp wey dey house about 30,000 persons.

This tori dey inside Leadership…READ MORE

For more news: 14 pipol don kpai and plenty pipol don woundjor, as earthquake happun for Indonesia

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *