fbpx
May 26, 2024

Art minister, Musawa deny statement on NYSC status

art-minister-deny-statement

Di Art minister, Culture and Creative Economy, Barr Hannatu Musawa don deny say she issue statement on her NYSC status as a serving Minister, dis na matter wey dey dey circulate for social media.

Inside statement signed by di Deputy Director, Press Federal Ministry of Information and National Orientation, di minister yarn say she no release any official statement regarding di matter and she ask di public make dem dey cautious of unverified information.

 

FOR MORE NEWS: Lagos govt go start to detain vehicles without license plates

 

In addition, she express appreciation to di support, solidarity, and understanding of Nigerians, and di Art minister still deny, she insist say she no issue any statement on di issue.

You fit go read di tori…READ MORE