fbpx
April 25, 2024

As e dey hot: Nigeria Gospel singer, Sammie Okposo, don kpai

0

 Nigeria Gospel singer, Sammie Okposo, don kpai According to very close persin to ram di persin tok say: “Bros don go”, which mean say hin don kpai

Some rumor dey come out say sammie Okposo just collapse for ground di next thing bi say he don change address go heaven.

U FIT ALSO READ “Thunder go locate you if you no stop this rubbish” – Yemi Alade don fire back to troll wey call her songs ‘nursery rhymes’

Okposo’s kapi after some months way dem tok say hin commit adultery.

Di ‘Wellu Wellu’ crooner, for one post for hin Instagram page, tok say make Nigerians dey pray for ram.

Hin tok say hin admit say hin cheat on hin wife when hin travele go United State for late 2021.

Di 51-year-old also don suspend himself from all church activity in order to seek for di forgiveness of God.

To read di full tori CLICKHERE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *