fbpx
April 26, 2024

AS He Dey Hot: Court Set Jang Free Of N6.3bn Corruption Wey Dem Charge Against Am

0

A Plateau State High Court wey dey sit for Jos on Friday discharged and acquitted a former Governor of the state, Jonah Jang, on top di N6.3 billion corruption wey dem charge against him by di correct Economic and Financial Crimes Commission.

You Fit Like Read: Atiku, Obi, Kwanwkaso no fit match Tinubu’s records-Alake

Di court wey Justice Christy Dabup presided over also discharged and acquitted a former cashier for di office of di Secretary to di Plateau state government, Yusuf Pam, wey dem accuse join bodi with di former Governor.

More still dey come…

Oya shook eyes make you read di tori. READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *