fbpx
April 27, 2024

Lagos Police arrest singer Ice prince on top assault

0

Di correct Lagos State Police Command don arrest one Ogbonge musician wey hin name na Ice Prince for allegedly assaulting one police officer.

Di command’s Police Public Relations Officer, Benjamin Hundeyin talk sey dem arrest di singer for di early hours of Friday.

YOU FIT LIKE MAKE YOU READ: 2023: Tinubu go get plenty Igbo votes, to continue Buhari beta work – Nwoye

He talk sey dem stop di singer on top sey hin dey drive without license plates before hin kon allegedly dey carry di police go where di police officer no know, he kon still assault di officer join.

Hundeyin for wetin he tweet on top hin Twitter page talk sey di singer threatened to throw di officer inside di river. Oya shook eyes make you READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *