Asake 12-track album dey rank high for Billboard history

Popular Nigerian afrobeat singer, Ahmed Ololade, professionally known as Asake, don add new feat to hin list of achievements. ‘Mr Money With di Vibes’ announce Asake 12-track album as di highest-charting debut Nigerian album for Billboard in 2022.
Di music chart data confirm this update on Thursday for Twitter.
Asake 12-track album emerged 66th for di ‘Billboard 200’, e make am di highest-debuting Nigerian album for di chart, and number 2nd position for Billboard World Album Chart.
FOR MORE NEWS: Davido marital status don change
Dem release di chart-topping album on September 8th 2022 and e kon be di number-one album for Nigeria in a few hours.
Di album wey dem later release for di same 2022 make di top 1- 10 songs for Apple music for di week wey dem release am.
You go like read di full tori…READ MORE