fbpx
April 20, 2024

ASUU protest: FRSC don clear Gbongan-Ibadan Expressway traffic.

0
ASUU-protest-traffic

Di Federal Road Safety Corps for Osun State yarn say dem clear traffic for Gbongan-Ibadan Expressway, because of di protest wey di National Association of  Nigerian Student dey do.

Di Sector Commander, Mr Paul Okpe, yarn this one make everybody know for interview with di News Agency of Nigeria for Osogbo.

YOU FIT READ READ: FG dey advise students make dem apply for UK scholarships.

Okpe yarn say as hin officers and unit commander get di information about di protest wey don cause traffic, dem no waste time at all and dem do go clear am.

He say dem don comot di blockade and drivers dey move for that route without any wahala.

You fit CLICK HERE go read di tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *