fbpx
May 18, 2024

Aunty Ramota dey battle swollen belle following medication abuse

aunty-ramota-battle-swollen-belle

Nigerian socialite and content creator Aunty Ramota don end up with swollen belle as side effect of unprescribed medications wey she take.

Remember say Aunty Ramota bin dey hospitalized a few days ago after she allegedly swallow some medicine for body enhancement.

FOR MORE NEWS: “If you come for me, I will come for you” – Eniola Badmus

Plenty pipo shock after one TikTok user share di news. Di tiktoker reveal say Aunty Ramota bin dey use plenty unprescribed medications so dat she go get big backside.

Inside new video wey dem share online, Aunty Ramota belle don swell. According to di lady for di background of di video, di swollen stomach na result of di side effect of di drugs wey she take.

You fit go read di tori of Aunty Ramota swollen belle…READ MORE