fbpx
May 18, 2024

“If you come for me, I will come for you” – Eniola Badmus

eniola-badmus-don-issue-warning-to-social-media-pipo

Nollywood actress Eniola Badmus don take to her page to issue warning to social media trolls and bullies.

Eniola Badmus, wey be strong supporter of di All Progressive Congress (APC) and di president-elect, Bola Tinubu don blow hot air on top her page over social media trolling.

Also, Eniola Badmus na one of di celebrities wey come under backlash from trolls after she come out publicly to throw her support behind Bola Tinubu during di elections.

FOR MORE NEWS: Gridlock: FG Don Removes Barricades On Lagos-Ibadan Expressway

E appear say di actress, Eniola Badmus don collect enough trolling, na why she issue serious warning on top her page. According to her, anybody wey drags or trolls her no go comot go scot free.

Her post reads;

“Let it be known that if you come for me, I will really come for you. If I don’t reply you doesn’t mean I be mumu, ask around dem go tell you who I be o.

You fit go read di tori…READ MORE