fbpx
May 18, 2024

EPL: Na 30 years old man – Bacary Sagna warn Arsenal against signing top winger

bacary-sagna-warn-arsenal-about-Palace-winger-Wilfried-Zaha

Former Arsenal right-back Bacary Sagna don warn di club against signing Crystal Palace winger Wilfried Zaha dis summer.

According to di former France international, di Ivorian don dey too old for dem.

Zaha, wey dey outstanding for di London side, go become free agent in June 2023.

Di Guardian, UK, reports yarn say Crystal Palace dey willing to offer di 30-year-old new four-year deal, wey go see am earn £10 million per season, but di player neva accept di deal.

 

FOR MORE NEWS: We no dey comfortable – Labour Party lament about relocation of Ebonyi election tribunal to Abuja

 

Arsenal and Chelsea dey keep tabs on di winger and dem go like to sign am for free dis summer.

But Sagna tell SportingPost say na true say di winger na great player but hin claim say hin fit dey too old for di Gunners.

“There was a time when they were signing players even younger at 20, which is too young, but 23/24 is the perfect age they should be recruiting quality players at.” Na wetin hin tok be dat.

You fit go read di tori of di new wey Bacary Sagna warn Arsenal…READ MORE