fbpx
April 25, 2024

Bad to me – Wizkid don release new single

0
Wizkiz-new-single-Bad-to-me-

Bad to me dey out. Following di release of hin album Made in Lagos a global hit album wey don dey top di charts since di release for 2020.

Wizkid feature Justin Bieber for di remix of hin single “Essence”  Tems sef follow dey dia.
This year, hin appear for Chris Brown new single “Call Me Every Day,” and he team up with Burna Boy.

After two years wey star boy dey travel and collabo with other celebrities , di singer don come back with one new sensational Amapiano record wey hin dey call ‘Bad To Me.’

YOU FIT LIKE READ: AY don tok say people need to patiently and respectfully care of dia old Mama and Papa.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *