fbpx
May 6, 2024

Bandits don kidnap Katsina LG vice chairman

bandits-don-kidnap-katsina-lg-vice-chairman

Bandits don kidnap Katsina LG vice chairman. Hin be di Vice Chairman of Musawa Local Government Area of Katsina State, Aminu Umar Kira.

 

Terrorists bin raid hin village, Kira, for di  Jimkamshi ward of di council around 1am on Monday, January 16, 2023. No be only Umar di bandit kidnap sef, Dem kidnap one Isah Paiki join. As Bandits don kidnap Katsina LG vice chairman, e dey sure say fear for don hold di pipo for di village.

FOR MORE NEWS: Ogun no give Atiku access to stadium for Rally

Di person wey confiirm di incident na di spokesman for di State Police Command, SP Gambo Isah. Hin yarn say di police bin try rescue Paiki.

As this tori dey so, more update still dey come wey go make pperon under di thing wey happen for that village.

You fit go see di tori…READ MORE