fbpx
May 4, 2024

Peter Obi stand on Emefiele matter

peter-obi-stand-on-emefiele-matter

On Monday, di Labour Party Presidential candidate, Peter Obi  yarn say to comot di Central Bank of Nigeria Governor Godwin Emefiele no go address di economic wahala wey Nigeria dey suffer. Peter Obi stand on Emefiele matter show say hin support di CBN Governor.

Hin tok am for di Chatham House for London.

Di Labour Party Presidential candidate yarn say Nigeria exchange rate challenge no go disappear if dem comot Emefiele.

FOR MORE NEWS: Banks wey dey borrow from CBN rise 260% to N21.87tn

Peter Obi stand on Emefiele matter, hin tok say di person wey dey there no be di problem. CBN get role for monetary policy.

Osita Nwanisobi report say Emefiele resume office after hin annual leave, di statement dey signed by di apex bank Director of Corporate Communications.

Even a di matter dey,  di Nigeria Secret Service, DSS deny di report wey accuse dem say dem raid Emefiele office upon hin resumption on Monday. This statement dey signed by its spokesperson, Peter Afunanya.

Di matter between Emefiele and DSS dey bring different tok.

You fit go read di full tori…READ MORE