fbpx
May 6, 2024

Pipo rush rescue girl wey drink poison because he papa flog her

di-girl-drink-poisoin-because-her-papa-flog-her

Update just drop about one girl wey drink poison. Dimatter wey make her go drink di poison na because her papa flog her.

From report, as dem notice say di girl don consume di poisonous substance, pipo rush her go hospital.

According to eyewitnesses, di woman bin dey try end her life after her papa flog her.

FOR MORE NEWS: Police don charge di 35-year-old man with assault on  Arsenal goalkeeper

As dem discover say she don consume di substance, di first thing wey dem give her na red oil to drink. After she drink di red oil, na so she start to dey vomit.

Dem no waste time go find car wey dem take carry di girl go hospital for treatment.

This matter fit dey make pipo wonder why di girl drink poisoin because her papa flog her, abi na another dey her mind wey make her wan end her life.

You fit go see di full tori about di girl wey drink poison …READ MORE