fbpx
March 29, 2024

Bank robbery prank’ don land Ondo comedian for prison

0

As e be say nah comedy prank dey rain now, one comedian Eyinatayo Iluyomade carry himself enter prison after he go do yeye prank inside one bank for Ondo, say arm robber go operate for the bank that day.

Prank wey some people call “madness gone too far” don land the boy wey be 19 years of old age inside prison after dem gbab am. The matter wey don reach reach court, don make the Magistrate court Judge Mosunmola Ikujuni order say make them still carry the boy go remand.

Iluyomade, wey be 19 years bin drop letter on the counter of one of the new generational banks say, arm robbers go soon land for the bank, the news bin cause serious wahala on July 19, when everywhere scatter for the bank. The full tori tanda berekete inside the BBC PIDGIN ONLINE….click to read the full toriREAD MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *