fbpx
April 18, 2024

I Cry For Days After Biggie Commot Me For House – Beauty

0

Ex-beauty queen, Beauty Tukura, don come out talk say she cry wella after dem Commot her from di Big Brother Nigeria season 7 reality TV show wey dey go on.

Dem Commot Tukura out of di competition after she wan fight, Groovy, just two weeks wey she enter di show.

YOU FIT LIKE TO READ: Oga Presido, Increase Salaries Nau! – NLC Yarn Buhari

Remember say for di show, Biggie give am strike after she got into a shouting match with another housemate Ilebaye.

In her tweet on Twitter for Wednesday, di 2019 Miss Nigeria winner bin dey happy after she get di good new say she dey among those biggie chose as contestant for di show, and how she hope to win di show.

Saying that she “cried for days” after Biggie disqualify her, Beauty say She regret her actions for failing her fans.WE KNOW SAY YOU GO WAN READ DI TORI, OYA SHOOK EYE. READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *