fbpx
May 5, 2024

Barcelona don release statement on Messi decision to join Inter Miami

barcelona-don-release-statement

Barcelona on Wednesday night don release statement after Lionel Messi confirm say hin go join Inter Miami.

Di LaLiga champions reveal say dem present contract to Messi, but di player decide to move to Major League Soccer (MLS).

 

FOR MORE NEWS: I know say Benzema go leave Real Madrid for Saudi – Ronaldo tok as hin plan to own hin football club

 

However, inside di statement, dem yarn say President Laporta understand and respect Messi decision as hin wan compete for league with fewer demands wey dey far from di spotlight and di pressure wey hin experience for recent years.

Also, both Joan Laporta and Jorge Messi agree to work together to promote proper tribute from Barça fans to honor di footballer wey Barça love.

You fit go read di tori as Barcelona don release statement…READ MORE