fbpx
April 25, 2024

BBNaija Rico Swavey enter serious accident

0
Rico-Swavey

Reality TV star, Patrick Fakoya, wey dey known as Rico Swavey,enter serious ugly accident.

Hin fellow ex-housemate for Big Brother Naija season 3, Alex Asogwa aka Alex Unusual, share the sad news for her Twitter page on Tuesday.

According to her, the accident happen some hours ago, she add say the doctor dey try to revive Rico Swavey as at the time wey she comot for the hospital.

YOU STILL FIT READ: Tonto Dikeh don react to Nkechi Blessing new relationship

Alex kon still ask fans make dem put Rico Swavey for their prayers, as hin been dey critical position.

She talk say she dey try to stay positive even as this kain bad thing happen so.

Another thing be say she no mention where the accident for happen.

You fit CLICK HERE enter Punch go read more of the tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *