fbpx
April 23, 2024

Before Presidential Campaigns start

0
Obi-Tinubu-and-Atiku- presidential-candidates .

As political parties don dey ready to start their campaigns ahead of the 2023 presidential election, opinion leaders don advise the electorate make dem no allow electioneering and politicking and make dem use the period ask presidential candidates quest on their agenda to comot the country for socio-economic and political suspensions.

YOU STILL FIT ENJOY: Corruption no make Africa grow — President Buhari

Shey Nigerians go get am right for 2023? Shey dem go continue with the culture of apathy to elections? Abi dem go elect president wey go fit give better address to the concerns of the public about the socio-economic and political realities wey dey sop the growth and development of the country?

Among others, e get some questions wey dey beg for answer everyday as to the 2023 elections dey come. As e dey so, the answer far well well and na something wey person fit see from the approach of most eligible voters to the whole process.

You fit CLICK HERE go read the remaining tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *