fbpx
April 20, 2024

We no fit close shop on top 2023 election – Buhari

0
Osinbajo-and-Buhari.

The presidential campaign council of the All-Progressives Congress (APC) yesterday don sharperly explain wetin make dem no put Vice President Yemi Osinbajo’s name and Boss Mustapha for the 422-man list wey go work to Tinubu for 2023 Presidential election Campaign.

According to the Press release wey the spoke person for Tinubu Campaign team talk, Nah Oga Presido Muhammadu Buhari insisted say wey no go close shop on top 2023 election campaign, say make them commot  Osinbajo, Mustapha and Gambari name for the list

Avoid These Top 10 visa Rejection Reasons

Spokesman of the Tinubu/Shettima campaign team and minister of State for Labour and Employment, Festus Keyamo (SAN), clarify the matter say be matter of say them sideline them because of beef abi fight inside APC Family like wetin dey happen for PDP, nah wetin responsible and sensible government dey do we do so.

The full tori sit down full ground inside leadership news report. Click here to enjoy the full tori READ MORE

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *