fbpx
April 25, 2024

Corruption no make Africa grow — President Buhari

0
PRESIDENT-BUHARI-BREAKING-OF-RAMADAN-FAST-WITH-POLITICAL-PARTIES-AND-BIZ-COMMUNITY.-

On Friday for New York, President Muhammadu Buhari bin dey lament about the corruption wey don make Africa no fit grow and e follow make the nation no get better name within the continent.

The President yarn one fact say Africa still dey for the far end of the development. Hin talk say the effort wey dem don dey put for the last few years need to dey sustained, and dem need to go deeper with good governance and accountability wey dey guided by the rule of law.

YOU STILL FIT ENJOY: APC/TINUBU CAMPAIGN: Buhari give order make dem comot Osinbajo, SGF – Council

Buhari for one statement by hin Special Adviser for Media and Publicity, Chief Femi Adesina, encourage African leaders make dem fight until dey comot the Corruption wey no make Africa grow — President Buhari

You fit CLICK HERE read more of that tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *