fbpx
April 26, 2024

BBNaija Season 7: Why I Go Don Pick  Phyna, Cyph, Khalid For Eviction – Na Bryan Talk Am

0

Big Brother Naija housemate, Bryan don see housemates wey him for don pick for eviction if dem give am di opportunity.

YOU FIT LIKE TO READ; I No Be Global Star O! –  Na Mane Talk Am

Remember say Hermes wey win di Head of House for the week mention five Level 1 housemates for eviction did week.

Di dancer mention Amaka, Cyph, Phyna, ChristyO and Khalid. WE KNOW SAY YOU GO LIKE READ DI TORI. READ MORE

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *