fbpx
May 1, 2024

Hermes Don See Me As Threat, Na HIn Make Am Pick Me- khalid

0

Big brother Naija season 7 housemate Khalid don talk say hermes, wey be the head of house for this week pick am for eviction because he don see am as person wey fit shake am.

 

YOU FIT LIKE TO READ:  Why I dey Ashame Of Buhari-  Peter Obi’s Running Mate, Ahmed-Baba

Khalid talk am for his diary session.

He talk say he and Hermes don know themselves Tete since the time wey covid put everybody for lock down.

And them don know themselves wella so Hermes know wetin dey sup. We know say you go warn read di tori. READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *