fbpx
May 18, 2024

“Dem no fit raise N10m?, Where IVD?”- Netizens Ask As Blessing CEO still dey inside jail as mentees desert her

Netizens-react-as-blessing-ceo-no-fit-afford-bail

According to Blessing CEO, di influencer reveal say she no fit afford di N10m bail, and person fit understand because she just spend money on her behind wey she work on.

Remeber say Blessing bin put herself for di drama between businessman Ikechukwu Darry Ogbonna aka IVD, and di family members of hin late wife, Bimbo.

In a series of posts wey she share on top her official Instagram page, Blessing point fingers at di elder sister of di late Bimbo and she accuse di family say dem dey go after IVD properties and hin life.

Following her case for police custody, netizens don share different takes on di matter.

FOR MORE NEWS: “Some men prefer monkeys wey give dem peace of mind” – Jane Mena don drop advise for ladies

partypackbymay2: “I think the bail conditions are too stiff “

posh_glam80s: “Na that her yansh I de sorry for.yansh we’re never get proper healing don go prison “

fabulosgloria: “Where is IVD? She got into this mess cos of him. Why isn’t he helping her?”

mz_barbss: “Real life Vs Social media… IVD no get 10 million to bail her? Last I checked he has a car shop.. Just give two cars up and bail your therapist.. Simple.”

onemindxgram: “No matter how Rich you act on social media with fake give aways and motivational quote when reality happen to you m, you will understand that Instagram life Vs Real life are two different world. Shishi no Dey.”

chi_bliss: “I personally do not like her, but I think it’s the Nigerian situation playing out here. Since when do you require 30m to bail someone out for cyberbullying? At this point, it’s just intimidation, and they’re riding on the dislike she has garnered on social media over the years.”

You fit go read di tori of Blessing CEO wey no fit afford bail…READ MORE