fbpx
May 19, 2024

Bobrisky anounce hin liposuction surgery plan for social media

bobrisky-anounce-liposuction-plan-on-instagram

Controversial crossdresser, Bobrisky Okuneye don announce hin intentions to do liposuction surgery so that hin bum and breast go dey bigger.

E neva too tey wey di lifestyle influencer mock one man wey dey make disturbance over di multiple likes wey pipo drop for hin Instagram photos.

For inside post via official Snapchat page, Bobrisky announce say hin liposuction surgery date dey close.

Hin tok say hin go get wide hips and bum, on top that one, hin include silicon breast.

“MORNING GUYS, SORRY I WASN’T ONLINE HERE YESTERDAY. MY SURGERY DATE IS GETTING CLOSER SO I AM PREPARING MYSELF. I AM GOING IN FOR ANOTHER LIPOSUCTION TO MAKE MY ASS AND HIPS WIDER AND ALSO PUT A NICER SILICONE IN MY BOOBS,” NA WETIN HIN WRITE BE THAT.

You fit go read di full tori…READ MORE