fbpx
May 18, 2024

Bobrisky papa Mr Kunle Okuneye don kpai

bobrisky-papa-don-kpai

Idris Okuneye, wey be crossdresser and socialite also known as Bobrisky, according to report, hin papa Mr. Kunle Okuneye don kpai.

Hin reveal di sad tori say hin papa pass on this morning and dem don start preparation to arrange his burial.

Also, a friend and coworker of the deceased, wey go by di name Lastborn, follow confirm hin death.

 

FOR MORE NEWS: Nigerian soldiers enter Lagos road, beat LASTMA officials

 

In addition, Lastborn, di secretary of Beach Nigeria Enterprises, a car rental company where di late Mr. Okuneye bin serve as director follow confirm di tori say Bobrisky papa don kpai.

Di place where di man bin serve as director dey located for di Federal Palace Hotel for Lagos, yarn say dem go bury di deceased by 4 p.m. today in accordance with Islamic customs.

“Yes, you saw it. It’s true, he will be buried by 4 pm today,”  Na Lastborn confirmation be dat.

You fit go read di tori…READ MORE