fbpx
May 18, 2024

Wizkid: ‘Made in Lagos’ Album don make 1.02 billion Streams for USA

wizkid-album-billion-on-demand-streams

Wizkid album titled ‘Made in Lagos’ don reach remarkable milestone of 1.02 billion on-demand streams for di United States.

Dis one show say consumers for di United States don play, listen to, or stream di album songs over a billion times via different digital music services.

Anytime wey person stream song, e dey always add to di total number of on-demand streams. Dis amazing result show say di ‘Made In Lagos’ album popularity and general appeal bin get engagement from listeners across di United States.

Also, dis achievement reflects di success and impact of di  ‘Made in Lagos’ album for di music industry.

Di song capture di ears and hearts of listeners across di United States.

As e be so, di milestone of 1.02 billion on-demand streams show say no be only because of di album commercial success but also di  cultural influence.

 

FOR MORE NEWS: Rangers go challenge for NPFL title next season – Ilechukwu

 

In fact, di song fit don become soundtrack for plenty pipo live, e don create moments wey dem go always remember and and connecting with emotions. Also, e show say plenty pipo enjoy di album, as di streams don get dat kain notable number.

Dis achievement na testament to di artist talent.

Overall, di accomplishment of 1.02 billion on-demand streams for di ‘Made in Lagos’ album for USA na significant recognition of di impact, popularity, and enduring presence for di music landscape.

You fit go read di tori see more gist on Wizkid album billion on-demand streams…READ MORE