fbpx
May 19, 2024

Bola Tinubu na di best option for Nigeria: Audu dey advise youths

bola-tinubu-na-di-best-option-for-nigeria

Di youth wing of di All Progressives Congress (APC) Presidential Campaign Council (PCC) don announce Bola Tinubu as di “best option for Nigeria”.

Di directorate give assurance say di country go advance if di presidential candidate wins di February 23 election.

Tinubu-Shettima Campaign Council youth spokesperson, Aliyu Audu bin follow address  forum for Lagos on Sunday.

Audu emphasize on di fact say Tinubu dey ahead of other contestants based on hin “antecedents, competence and record of service.

FOR MORE NEWS: Igbo must support presidency for PDP: Investment of 24 years for PDP no fit just enter dustbin overnight.

“Bola Tinubu na di best option for Nigeria moving forward”, di PCC member na hin tok this one.

Hin yarn say di patriotism and tenacity of past heroes na hin dey bring di display of capacity by youths for different sectors globally.

Audu advise youths say make dem first appreciate di contributions of older folks. Hin advice dem to work with  di older pipo and to tap from dia experiences.

You fit go read di full tori…READ MORE