fbpx
April 19, 2024

Brazil vs Ghana: Make Brazil no expect easy game – Ayew

0

Ghana captain, Andre Ayew don promise say the Black Stars of Ghana go present hard game to the Selecao of Brazil when the two teams go  begin their battle on Friday in an international friendly match.

We dey expect say the match go take place for  Le Harve, France before the Black Stars go enter fight to Spain for another friendly against Nicargaua on September 27.

YOU STILL FIT ENJOY: Avoid These Top 10 visa Rejection Reasons

According to Ayew, Brazil na the best for the world with the quality of players dem don dey play for top clubs wey dey Europe.

He join put the talk say dem no go ear anything, dem go stand gidigba  face the Samba boys.

You fit CLICK HERE go read the full tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *