fbpx
April 18, 2024

BREAKING: PDP: I no collect N1 billion from anybody, leave my family – Ayu don reply Wike

0
Wike-and-Ayu

Ayu don deny wetin Wike talk as hin reply to the questions about the accusation wey dem put for hin head. Hin promise say the statement of the party account go dey available to party members soon.

The PDP National Chairman yarn say as papa of the party wey hin be, e decide say hin no go talk anything so that peace go reign.

Ayu beg all the members of the party wey no dey happy about the matter. Hin tell dem make dem leave hin family out .

BREAKING: If we release all Ayu sins, hin children go disown am – Wike

Na part of wetin hin talk be this: “I felt I should encourage reconciliation. But where it touches on my integrity, which even my own family members are brought into play.

Ayu talk say e no collect 1 billion from anybody. And the 100 million wey governors donate, Hin use am well well for the thing wey e dey for.

You fit CLICK HERE go read the tori between Wike and Ayu.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *